Everybody Loves Josh - Season Of Love

Uh yeah yeah
Everybody Loves Josh abeg oh uh nuh

I just want you smiling
Everyday and night
I just want see happiness and joy all around
I no want make you dey, make you dey lonely
We're one big family, wherever we may be

It's the season of love
Make you spread love and light oh
I know say this year dey good oh
But next year go better
I'll be your Santa Claus
I'll gift you this my song
And I hope you love it yeah
The same way me I love you
It's the season of love

Uh yeah yeah

Mama called me yesterday
She say you no want come house abi?
You don turn big boy for Lagos City
Yeah yeah yeah
E don tay I cook for you
E don tay you sing for me

So I packed my bags
On my way to Mama's place
The kind joy wey I get oh
When I see smiles on her face
We don sing and dance our local dialect song
My heart dey filled with love love love love oh oh oh

It's the season of love
Make you spread love and light oh
I know say this year dey good oh
But next year go better
I'll be your Santa Claus
I'll gift you this my song
And I hope you love it yeah
The same way me I love you
It's the season of love
It's the season of love

Uh yeah yeah

Written by:
Joshua Ehinze

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find