Base10 Star General - Shaba

Hooye
Wahgwan
I know there is a lot of woman in my life
But na you wey i choose
You bring me fantasy
I just want to be
Your baddie baddie
And baby you can be
My baddie baddie
So let me be your company
Because you sabi who i be
Badman shaba
Bad Montana
Be your medicine
Give you love
Give you vibe
Baby o
Badman shaba
Bad montana
Be your medicine
Everyday day day day o
I say make we just dey wunwowo
Your body wounding person o
Your body massacre
I no go tell no lies
Walai o lenu jor
You want it
Come and get it
Baby baby o
I gat it
Anything that you wanting
I gat it
If you want it
Come and get it
Here now
And I just wanna be
Your baddie baddie
And baby you can be
My baddie baddie
So let me be your company
Because you sabi who i be
Badman shaba
Bad montana
Be your medicine
Give you love
Give you vibe
Baby o
Badman shaba
Bad montana
Be your medicine
Because my love is real
And not because am horny
No retreat and no surrender
Me and you go dey forever
Your baddie baddie
My baddie baddie

Written by:
Kingsley Odediran

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Base10 Star General

View Profile