Wills-Brown - Woman Cute

Woman cute
Woman cute
Woman cute
Woman cute
Woman cute
She's so cute
You be my woman cute
I dey kolo for you
No matter what you do
I no fit vex for you

Coz you gat me (kolo kolo kolo)
Coz you gat me (kolo kolo for you)
Coz you gat me (kolo kolo kolo)
Coz you gat me (kolo kolo for you)

I no go lie say the love wey you Gimme girl e plenty
Coz any time wey I think about you girl na so My heart dey jolly
For your love I fit do anything baby girl no be Small thing
Anything wey dem people wan talk make dem Talk na them sabi

Cos you gat me (kolo kolo kolo)
Cos you gat me (kolo kolo for you)
Girl you gat me (kolo kolo kolo)
Girl you gat me (kolo kolo for you)

This kind love wey I feel for you
Baby I swear all your friends dem go dey envy You
It's true you love me but my love is times two
Baby girl say my love na jeje say e no go stress You
Gimme your heart and your soul and your Body
Baby all I need is just you and nothing
Anyone wey try las las dem go soji eeh!
Gimme your heart and your soul and your Body
Baby all i need is just you or nothing
Anyone wey try las las dem go soji eeh!

So you gat me (kolo kolo kolo)
You gat me (kolo kolo for you
Girl you gat me (kolo kolo kolo)
You gat me (kolo kolo for you)

Woman cute
Woman cute
Woman cute
Woman cute
Woman cute
She's so cute
OUT!

Written by:
Godswill Donatus

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Wills-Brown

View Profile