Joeey - Mi Familia

Its the bond we share its the bond were born to bear
I gat your back and you gat my back
Our undying love e no fit fall apart
Thru the weary days you still gat my back
Even when am down even when am on a low
You dey push me up you no fit let me go
Even when am broke even when i had no doe
You dey hold me up you no fit let me goo
Some dey try to put asunder
Some dey try to make dem come scatter
This real love we share forever
Them dey try to put asunder
Omo some dey try to put asunder
Some dey try make them come scatter
Some dey try to put asunder under under ah
Buh mi familia stands as one
We dey think as one
Ride or die we stand as one
We dey think as one deliberate as one
Mi familia stands as one
We dey think as one
Ride or die we stand as one
We dey think as one deliberate as one
Dance along the music
Dance along the music
Dance along the music
Dance along the music
A prayer for the family i love and adore
You all make me happy and i couldn't ask for more
Days wey dey be like say e scary or e tough
I know say we go pull thru no matter what it cost
Yeah we live for the cause and were never gonna pause
Surrounded by love mehn and that is enough
We live for the cause and were never gonna pause
Surrounded by love mehn and that is enough
Some dey try to put asunder
Some dey try to make dem come scatter
This real love we share forever
Them dey try to put asunder
Omo some dey try to put asunder
Some dey try make them come scatter
Some dey try to put asunder under under ah
Buh mi familia stands as one
We dey think as one
Ride or die we stand as one
We dey think as one deliberate as one
Mi familia stands as one
We dey think as one
Ride or die we stand as one
We dey think as one deliberate as one
Dance along the music
Dance along the music
Dance along the music
Dance along the music
Some dey try to put asunder
Some dey try to make dem come scatter
This real love we share forever
Them dey try to put asunder
Omo some dey try to put asunder
Some dey try make them come scatter
Some dey try to put asunder under under ah
Buh mi familia stands as
Mi familia stands as one

Written by:
Praise Joe

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Joeey

Joeey

View Profile