Forefathers - Zacchaeus (feat. Messiah4L)

Aaaaaahnnnn yeaaaaaaaa
Aaaaahnnnnn
Oooooh hooooo
Aaaaaaahhhnnnn
Yeaaaaaayeaaaa
Goooooooo
Go down
Shut down the shows
Close down
Man dem hate
But we still run town
We pull up in the benz
Now they look like us
So man charley goooo
Make you no dey mind nobody do your thing
Cos mandem growww
The time we dey suffer but now we dey make
So
Zacchaeus oh come down
Make we go
Go run town
Mi never be your bro charley since day one
If you make am make you no forget us
Zacchaeus oh come down
Make we go
Go run town
You know abi your bro charley Since day one
If you make am make you no forget us
(Go yeeeeahhhaaaahhh me tell dem say no aaaaahhhh yeeeah woooaahh yeeeaaah Make we go forefathers in the hood make we go yeaaaaaaaah make we ah ah make we Go yeahh)
Yeah
The hustle on my mind all the time adey try
The time we dey suffer you niggas jie your eye
My guy make you no try aswear baka try
Ano dey underground so this time ano dey mind yeah
1 2 3 wetin man no see before
5 6 7 we still dey tall
Zacchaeus come down we going to stand tall
Between 3 and 5 aswear we no go fall
Zacchaeus oh come down
Make we go
Go run town
You know abi your bro charley Since day one
If you make am make you no forget us
Zacchaeus oh come down
Make we go
Go run town
(Wo ya m) wo ya m))
You know abi your bro charley Since day one
(Mi n) k3 Mi n) k3)
If you make am make you no forget us
(So mi tell dem say go)
Away
I know you don't really like me
Fake niggas always acting really Funny
I got the money
W)y3 shika more than Pablo
Atankpa moko b3
Shadawt Dee Money
We roll up in first class
No small planes we dealing with
The big jets
From clubhouse to clubhouse
We rolling from white chicks to
Black chicks what you gon do
We for ball nigga
Zacchaeus oh come down
Make we go
Go run town
You know abi your bro charley Since day one
If you make am make you no forget us
Zacchaeus oh come down
Make we go
Go run town
You know abi your bro charley Since day one
If you make am make you no forget us

Written by:
Emmanuel Akalo, Nana Benyin, Rayford Mills

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Forefathers

Forefathers

View Profile