Dollah Boi - Intro

So many things I been dey face
Kaki no be leather
Nobody give me advice o
Dem say Dollah Boi no dey pay o

Na me dem criticise
But looking at the mirror now
Yesterday no be today
Pretty girls call me baba nla

So pleaaase

Tell the world make them give me chance
Dollah come like a soldier
Mind dirty like Binnie road

I carry Calabar for my shoulder
Open eye like wari boy

Paid all my dues long long time ago
Somebody tell me wetin I never see

Oluwa you say
Eh eh eh
Who work must chop o
Yea e
Make I reap the fruit of my labour

Written by:
CAYO BUKUR STAN, LARS WIEDEMANN, MURAD WESHAH

Publisher:
Lyrics © TuneCore Inc., BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Dollah Boi

View Profile
Money Money