Synapse - God Abeg

I no dey hate on another nigga
My only enemy is hunger
I pray me and my guys get bigger
Cos we work way too hard to suffer
All life I've never been lazy
Mind my business and grind on a daily
Even when the hustle no dey pay me
Anyone hating must be crazy
God abeg, life too tough make am soft abeg
God abeg, everything I put hand make e work abeg
God abeg, If trenches call make my phone off abeg
God abeg, wahala too much, I want rest abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
This year no more breakfast
Any plate wey want serve me, go break fast
No stopping me, no break pads
That's how we make some great jams
God abeg
I want to remain blessed
God abeg
I want a life that's 10/10
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg
God abeg, God abeg, God abeg, God abeg

Written by:
Joshua Adetunji, Tolu Opoola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Synapse

Synapse

View Profile