Yang Gates - Ten Toes

I put am from the back wey
I take am from the floor
This year man for chock wanna dey talk talk
Mi ni wo ni asem hwai na ma wo ba nu chock

Back Inna the days when I think about the love
Wey we dey show the people wey now dem no fi support

Hmm love be just funny
Wo hia kakra dia hwe wo mommy
Umm 10 toes never go give up
Stand tall to the world never go fade up

I think for just having
Think for just grinding
Think for just loving

And now good dey turn evil
Bad dey turn normal
Girlfriend think say you dey cheat on am

Too much hate Inna the system
God dey set me free
Drop the bigger tune
Still dey do ma thing

Dem show up like a vampire
Me Ano dey hear
We hot like gunfire nobody go near am
Volcano nobody go touch am
I stick to ma plan wey I dodge dem

Addictive flow wey ano dey do drugs
Aget swag wey Ano no dey talk Ebi plus
Life changes nana make you never give up

All I know is people be confusing the love and the hate
Time with the date
Real with the fakes
Ano be God wey Ano fi create buh
Watch your steps when you talk to dem folks

Written by:
Rocky White

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Yang Gates

View Profile