Desmond_rs - Only money (feat. Kingsoundboi)

They say this game is over
But i won't give up o
Me i go shut the party down
And i will choke them o
My feelings for you baby
I feel like dance to night
Just tell me waiting I gain
If i no make am o
I face many things that's what
Making me sad
I no want my pikin go through
What I passed
So I pull up the game
Kori bami shey
Kinrowo mudele
So I pull up the game
Kori bami shey
Kinrowo mudele
But e don tey
Only money give man joy
Baba bamishey
Koro mi dayo
But e don tey
Only money give man joy
Baba bamishey
Koro mi dayo
Na only kudi fit give man joy
Make alubarika buckle join
I wan dey where money dey
Kinshaseyori kintun yegege
Iya tojeya koma jemi lomo
I'm true to myself torayeni romo
Ki blessing mi ga kode dalujonon
Ijo ayomi kotun lalujo mon
I don try asin i don too try
Onto god me i don too cry
Moye transactions wey don fail
Atishadurapa i don pray
I no wan useless like 5naira
Pray to jah make my life better
Ti tap babe komope gbeja
Komope gbe ja
But e don tey
Only money give man joy
Baba bamishey
Koro mi dayo
But e don tey
Only money give man joy
Baba bamishey
Koro mi dayo

Written by:
Sherrif Omo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Desmond_rs

View Profile