Hero Tha Alpha - Peace With The Lord

Yeah
Hero alpha
Wavy wavy
Leave me for my lane
I'm in peace with the lord
I no dey look your face if you squeeze it or not
Ice on my neck twenty geez for the watch
Party all the way to the beach and the club
Carry all the girls na your chick dey for front
Marry all of them
Fela anikulakpor
They no dey like to go
When they enter my world
Your pikin dey for church
But na me deyher taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Am the baddest boy with the keys to the lock
Make them close their mouth for the shit wey them talk
I will put the crown on my kids on my blood
I dey hold it down like police with the cuff
Light the kpoli loud if e good you go cough
Find the money out for my people to chop
Yeah I got the street, got the bricks and the plug
After this life na you and my god
Na me and my god
After this life na you and my god
Na me and my god
After this life na you and my god
Na me and my god
Leave me for my lane
I'm in peace with the lord
I no dey look your face if you squeeze it or not
Ice on my neck twenty geez for the watch
Party all the way to the beach. And the club
Carry all the girls na your chick dey for front
Marry all of them
Fela anikulakpor
They no dey like to go
When they enter my world
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Raised in the street
In the deep
In the mud
Murder be the case when I step in the box
I'm spreading love
I go give you to chop
But if you bite my hand
Na there I go burst
Many fake love
All of them
Them dey wash
I no dey look your plate
Na my food I dey chop
Heart full of pains
Put the drink in my cup
Life wam teach
With the cain
E dey flog
Light some
Make I puff puff with you
Let the night come
I put the vibes on speaker
I got my life on
Night time with my niggaz
I got the swag on
Bad guy with the figures
Problem no dey finish
Everyday we dey solve
Everyday we dey solve
Leave me for my lane
I'm in peace with the lord
I no dey look your face if you squeeze it or not
Ice on my neck twenty geez for the watch
Party all the way to the beach. And the club
Carry all the girls na your chick dey for front
Marry all of them
Fela anikulakpor
They no dey like to go
When they enter my world
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught
Your pikin dey for church
But na me dey her taught
Na me dey her taught

Written by:
Efehi Onabor

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Hero Tha Alpha

View Profile