O.B.I - IF

Oh my osinachi
Minus you na wetin i be
No let nobody oh
No let nobody oh
Tell you wetin i be
Maka chukwu all na asi
Just to koba me and to double you ohhh
No forget how we drink garri
Now we dey ji dadi
You you whine i go do like ennh
You go do like that enhh
No forget how we drink garri
Now we dey ji dadi
You you whine i go do like ennh
You go do like that enhh
If you leave me
Oka no go fire again oh
If you leave me
Body nor go sweet walahi
If you leave me wetin i go do na die oo
If you leave me odo
If leave me
Odo yewe leave me oka no go fire again oh
If you leave me
Body nor go sweet walahi
If you leave me wetin i go do na die oo
If you leave me odo
If leave me
Baby don't mind them
Them dey evy my parrol
You dey high me like clarrol
Killi man, like rambo commando
I no fit use you play
Ohema
The matter pass bunny and clyde
I no fit use you play
Ohema
The way you humble me oh
No forget how we drink garri
Now we dey ji dadi
You you whine i go do like ennh
You go do like that enhhh
No forget how we drink garri
Now we dey ji dadi
You you whine i go do like ennh
You go do like that enhh
If you leave me
Oka no go fire again oh
If you leave me
Body nor go sweet walahi
If you leave me wetin i go do na die oo
If you leave me odo
If leave me
Odo yewe leave me oka no go fire again oh
If you leave me
Body nor go sweet walahi
If you leave me wetin i go do na die oo
If you leave me odo
If leave me
I nor go leave
I nor go leave
I nor go leave
I nor go leave
I nor go leave
I nor go leave
I nor go leave
I nor go leave

Written by:
OBINNA NWANOCHERI

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

O.B.I

O.B.I

View Profile