Mendo - Far From Home

I'm far away from home, all cause the hustle have to pay
I'm far away from home, all cause the hustle have to pay
I know many people way don give up
Jah by my side me no fit give up
Cuz I double up I hustle and I link up
And reggae is different from kingston
So many things in my heart
Mak I talk the fact no go paint am black and white you know
Man got to hustle to avoid see finish
Me I just dey buckle up my shoe, man I'm very wise not foolish
So I balance on my zone, me no want break my bone
Omo ojo shey you know dropping bars with fire
I'm far away from home, all cause the hustle have to pay
I'm far away from home, all cause the hustle have to pay
I know many people way don give up
Jah by my side me no fit give up
Cuz I double up I hustle and I link up
And reggae is different from kingston
For the street brother man dem cunny cunny
For the street brother man no love love
Tears in my eyes brother man e no funny funny
Nobody to console no sorry sorry
Shebi I dey grind for my mummy grind for my daddy grind for my family
And e no go nice if I comot for house and i no come back with better money
Many people come many people go
Mak my story no go be like so
Sometimes e go red,sometimes e go good
Always believe if you no get hope
I dey calculate my step jejely on the road
Person wey no come,the person no fit know
So no vex for me if I do one kind, your neck gat strong if you wan wear crown
I'm far away from home,all cause the hustle have to pay
I'm far away from home,all cause the hustle have to pay
I know many people wey don give up
Jah by my side me no fit give up
Cuz I double up I hustle and I link up
And reggae is different from kingston
Yeke o Yeke ooo
Doaboy
So I balance on my zone,me no want break my bone
Omo ojo shey you know dropping bars with fire

Written by:
Ahmed Afolabi, Divine Azuka

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Mendo

Mendo

View Profile