Mendo - Joy Is Coming

Back in the days
When money no dey nobody dey call my phone
I say back in the days
When money no dey nobody tell me hello
Now joy is coming
Anita don dey call me for my phone
Say what is xuping
And me I no dey me i don already go
Omo joy is coming
All my niggas balling we be spending foreign
Joy is coming
Omo joy is coming ooooo
Omo wetin dey xup when no money dey nobody dey
Wetin dey xup, now I'm spending foreign o fe relate
Chop my eye put me for ground
When no money dem put me for back
So I cast and bind bad energy poverty you know
All I think is just to blow
All my girls for the ghetto swears dem civilise
Big big thing man call oversize
Oh my God ah omo no be chise
Omo get high gamble roll ur dice
Omo if e stew for u mak u run am for me o
Shebi na God wey dey bless you
Omo if you like this gbedu mak you shake body o
Anyhow e be e go touch you
Back in the days
When money no dey nobody dey call my phone
I say back in the days
When money no dey nobody tell me hello
Now joy is coming
Anita don dey call me for my phone
Say what is xuping
And me I no dey me i don already go
Omo joy is coming
All my niggas balling we be spending foreign
Joy is coming
Omo joy is coming ooooo
Only money wey dey make me smile
No go chop my eye i tell you guy
Good things coming fit to take some time
When money come I no see my guy
How e go be shey mak I show
Lamba po ju mak I let them know
Only yahoo wey dey give boys hope
I no fit sleep when no money o
I no fit stop till I get
Shawty body gum like magnet
Anything dem talk I no mind dem
And I like to play number 10
Now Joy is coming,Salewa is coming
What I'm gonna do,I'm not really horny
But I be thier honey, and I'm sorry for you
Back in the days
When money no dey nobody dey call my phone
I say back in the days
When money no dey nobody tell me hello
Now joy is coming
Anita don dey call me for my phone
Say what is xuping
And me I no dey me i don already go
Omo joy is coming
All my niggas balling we be spending foreign
Joy is coming
Omo joy is coming ooooo

Written by:
Ahmed Afolabi, Divine Azuka

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Mendo

Mendo

View Profile