Mendo - Dangbana

So many bobby wey don rise and fall
Me I like them tall and short
Na me dey drink you dey high my cup
I no be Cubana why I go spray for club
Me I'm from Ojo na
Santana
Abule boys dem dangbana
Dogbolo degbele
Shibiri girls dem dangbana
Me I'm from Ojo na uh uh
Santana uh uh
Abule boys dem dangbana uh uh
Dogbolo uh uh degbele uh uh
Shibiri girls dem dangbana
Not all that glitters are gold
Ogbeni gimmie microscope
My double six go dey roll
Dem my hater dem go show
When I no get them say get inside
Bad belle want to criticize
Now baba don decide
Enemies now want to come this side
Call mak dem come mak dem come see
My own goalkeeper no fit concede
On top the beat I put my thumb print
Ojo to the world shey u don see oo uh uh uh
Bad belle wan stop me oo uh uh uh
Win is a must and u know uh uh
From the hood me I come from you know uh uh
Better calculate before you uh uh uh
Me I'm from Ojo na
Santana
Abule boys dem dangbana
Dogbolo degbele
Shibiri girls dem dangbana
Me I'm from Ojo na uh uh
Santana uh uh
Abule boys dem dangbana uh uh
Dogbolo uh uh degbele uh uh
Shibiri girls dem dangbana
Not all that glitters are gold
Ogbeni gimmie microscope
My double six go dey roll
Dem my hater dem go show
When I no get them say get inside
Bad belle want to criticize
Now baba don decide
Enemies now want to come this side
Me I'm from Ojo na
Santana
Abule boys dem dangbana
Dogbolo degbele
Shibiri girls dem dangbana

Written by:
Ahmed Afolabi, Divine Azuka

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Mendo

Mendo

View Profile