Rog Boyz - Number One (feat. Dwight Sammy)

Oh gimme one God wey go fit to be like you
You
You
Dem dey mesmerize me it's true
But dem no go fit do me like you do
Nobody dey do like you
If dem say make I choose I choose you
Even if the whole wide world dem go use juju yeah yeah
Even when I am drowning drowning
Jehovah go dey make I go dey higher higher
Even when I am speeding speeding
Jehovah go dey make I no dey tire tire
Carry me away
If it no be you den tell me who again
Carry me away
If it no be you den tell me who again
As I dey go through the pain oh
Storms and rain oh
That be when I dey see say only you be my number one
As I dey go through the pain oh
Storms and rain oh
That be when I dey see say only you be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
Everything majestic
Majesty
Look at me
I am walking in grace and in authority cos
Contrary to the things I see
I am being showered with opportunities and
Who Jah bless no one curse
Gone are the days when no one did care
I'm not a kid but the heavenly welfare
Everyday I dey chop am
Day care
They care cos I am serving a living God
Who never go dey want make I spill my blood
Why I go do that when he did it already
Don't need to be shatta to be King already
He get the power that be why he go shock you
Examine the boys wey dey always mock you
God speed bro
Who go fit block you
God be the helmet you go fit knock you
This be why we dey sing
If it no be about God make we think
Anything else I go cringe
Life without God is like a door without a hinge
Charley make I do my thing
Cos ebi God wey dey do more things
As I dey go through the valley of the shadow of death
I dey chest out cos I no dey fear
As I dey go through the pain oh
Storms and rain oh
That be when I dey see say only you be my number one
As I dey go through the pain oh
Storms and rain oh
That be when I dey see say only you be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one
You be my number one

Written by:
Kingsley Kporjroh

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Rog Boyz

View Profile