Rexy Jnr - Blooda (one take) (feat. Kudos)

Ah Ku ka te xku xhèy pa læ nà
Kas ke tusi to wo ba
Lamentu xheba
Nia ve gu xhi
Nah mae ku bla kah tu ke kuzun zun zun za ah ah
Yup, This life is really fucked up
So many times people thought me only trust God
Paddy wey you call blood
Get another true blood
The same small circle, everybody get their true blood
Dem tell me say I need to trust one paddy as time tick
So my paddy tell me say my baby she's a big cheat
Say Everybody don collect their share from her small fish
Little did I know say na the paddy wan de chook preeq
I see a lot of rich niggies
Hating on the poor masses
Because of greed the leaders murdered all the poor masses
The same poor masses hating on the rich
So all we get is crisis in everybody's speech
But I got the
Pride of a lion even sunny days I still de reign, I
Go to church and pray again, I
Do it for my spirit sake, I
Open up my heart hope my prayers no go de in vain
So I'm feeling blessed up, I roll up and I burn again
Every day for the thief
One day for the owner
Every day for the street
Them no wan make we make am
Men dey for the hit
Some dey for the corner
Dem de here de pray to bless me and my brother (Rex, yepa)
Cause nyama nyama no de pay
My brother kill he brother cos of raba sake
Brother no de for blood when e no de pay
Na u don de do am tell am say e don ge ge ge
For the street things de sup oh (nyama nyama no de o)
De sup oh (nyama nyama no no no o )
Ehn ehn (ge ge o)
For the street things de sup oh (o lo lo lo lo lo o)
De sup oh
Ehn ehn (nyama nyama no de pay )
For the street things de sup oh nyama nyama no de o
De sup oh
Ehn ehn (.nyama nyama no de pay ehn ehn)
For the street things de sup oooh ( nyama nyama no de)
They used to tryna make me feel like say, they GOT me
Wen they only want my little finger long so they can gut me
Say I care abt d money cold night I'm steady hustling
So they start to call me Night King like Bran
Don't come and stark me
I'm, heading for the top
But these niggas try to snipe me
Shebi you Wesley, I don't bother bout your bullet Bruce
Lee with a kick
Until your time go slow to tick
Like hoes with no figures in the back
I de bake dough you de cash not
But I'll still cash you my not
Cos I love you so I gave not And kept the dough cos I'm not
Bothered bout another's bread
What about the things he said
I only care about the io lie when I spread my bed
But, So many people think say blood nai be loyalty
Wait till dem bleed you for your property, No royalty
Fit to change the way a guy de think cos of money
So you better think twice 'fore your blooda make you bloody
Every day for the thief
One day for the owner
Every day for the street
Them no wan make we make am
Men dey for the hit
Some dey for the corner
Dem de here de pray to bless me and my brother
Cause nyama nyama no de pay
My brother kill he brother cos of raba sake
Brother no de for blood when e no de pay
Na you don de do am tell am say e don ge ge
For the street things de sup oh ( nyama nyama no de o)
De sup oh (nyama nyama no no no o )
Ehn ehn (ge ge o)
For the street things de sup oh (o lo lo lo lo lo o)
De sup oh
Ehn ehn (nyama nyama no de pay )
For the street things de sup oh nyama nyama no de o
De sup oh
Ehn ehn (.nyama nyama no de pay ehn ehn)
For the street things de sup oooh ( nyama nyama no de)
Ah Ku ka te xku xhèy pa læ nà
Kas ke tusi to wo ba
Lamentu xheba
Haha haha

Written by:
Promise Iyamu, Respect Jnr

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Rexy Jnr

View Profile