Moa - Manya (STEADY GRIND)

All my thinking na picture perfect oo
When I dey hit all my target oo
Run run run till ah finish perfect ow
Manya manya ehh
I just wan to manya manya eh
Take the grinding higher higher eh

Manya manya ehh
I just wan to manya manya eh
Take the grinding higher higher eh

From naija to Maldives oo
Steady flying
Shayo from morning oo, to da night aii
Popin' Martells on my bed
Sail around in a cruise
Chilling with my reggae and blues
Cos man gat to jaye, man gat to jaye
Mek dem pretty ladies Jo for me
Pretty things in ma company,
Dollar, pound sterling on my credit ow
E no go bad if I grind on a steady oo

Just wantu manya manya oo
Manya manya eh
Take da grinding higher higher oow
Higher higher oo

Manya manya oo
Manya manya oo
Take da grind higher higher
Higher higher oo

Go jiggy yo
Jiggy yo jiggy yo
Go go jiggy yo, jiggy oo

Me no wan competing
Just wanna do my thing and vibe
Go faraway with da riddim no matter the place or time
Jo jo to da grove
Stepping on my reggae and blues
Amma go jiggy yooo

Just wantu manya manya oo
Manya manya eh
Take da grinding higher higher oow
Higher higher oo

Just wantu manya manya oo

Sweet boi

Written by:
Chibuike Ndubuisi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find