Baby Sicko, B Raji - Ko Wole

My brother
Them no follow me around when I no get name
Come look now
Them dey spin back around but I'm making them bow
Oh soldier
No go cuff my hand I don't do any fraud
My mother
Help me tell her I love her the love is tough
Keep on grinding my brother (Ge ge)
Don't let no man say slow down
Shayo go come when you order
Babes go come in bunch in numbers (Number)
Say them see me for TV yeah
Superstar won ri mi yeah
Play my music till you feel it
Baby sicko making history (Get it)
Call me
It's all over
This life too short so slow down
What goes up must to come down
This life look who you call your brother
Wanna buy Benz for mummy
Keep the Bentley for daddy
Omoyele mo ti gbera mo ti gapa
Dem dey look me like omo aje butter
Ko wole
Won lu mi ko wole
Ko wole
Woni won fe gun mi ko wole
Kowole
Back to sender ko wole
Kowole
Omo I'm a street boy ko wole
Every evil eye wan see me
But I put on my shades and I block their shine
Every prayer wey my mama give me
I go make sure they count walahi walahi
No chance them go put me for ground
Hustle no go stand around
Shayo till you feel like you drown
Oh uhn
Omo ope
Uhn gbese
Mon te si won Lori won gbese
Just vibe with me and gbese
Aproko just shush and gbese hm hm hmm
Gbese ja tesi won Lori je'a gbese
Just vibes with us and gbese
Aproko pa'nu de ko mole ehh
Call me
It's all over
This life too short so slow down
What goes up must to come down
This life look who you call your brother
Wanna buy Benz for mummy
Keep the Bentley for daddy
Omoyele mo ti gbera mo ti gapa
Dem dey look me like omo aje butter
Call me
It's all over
This life too short so slow down
What goes up must to come down
This life look who you call your brother
Wanna buy Benz for mummy
Keep the Bentley for daddy
Omoyele mo ti gbera mo ti gapa
Dem dey look me like omo aje butter
Ko wole (Nibo lo tife wole o)
Won lu mi ko wole (Nibo nibo ah)
Ko wole
Woni won fe gun mi ko wole (Impossible na na)
Kowole
Back to sender ko wole (Back to back to what)
Kowole
Omo I'm a street boy ko wole
Mmm mm mmm mm
Ko wole
Won fe le mi ko wole
Won fe mu mi ko wole
Back to sender nana nana nana
Ko wole
Won fe mu mi ko wole
Won fe sha mi ko wole
Back to sender ko wole

Written by:
Boluwatife Oladapo, Praise Onakoya, Wisdom Leleji

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Baby Sicko, B Raji

View Profile