Amos K - Vanessa

Seen a lotta girls in the universe
Seen a lotta girls wey no move me sef
None dey like you
Nobody is like you
Nobody fi do me like you do
Oh Vanessa
I don't know what you do to me s3 wofr3 aa m3ba
I dey need you
You my lighter in the dark
Everything I do I go fi to shun for ya
Cos you are all I need ohh Vanessa
Ahh Vanessa
You are all I need make I put am on the beat
Because of you wey I shun dey blow trees
I start dey act right start dey search money
Cos I for treat you like a queen
Like the queen wey you dey be
Everything about your vibe be serene
Your persona dey catch me
Your body e dey mad me
I no for tell you sef say I think say you dey bee
Seen a lotta girls in the universe
Seen a lotta girls wey no move me sef
None dey like you
Nobody is like you
Nobody fi do me like you do
Oh Vanessa
I don't know what you do to me s3 wofr3 aa m3ba
I dey need you
You my light in the dark
Everything I do I go fi to shun for ya
Cos you are all I need ohh Vanessa
Yo I swear I be catching a vibe
Talking to you in the night
Thinking about you and I
Nobody go fi divide
Cos you show me a part of myself that I never know you bring the best in me
You made me realize I do not need none of the hoes you interest me
You interesting me
You've been texting me
You've been sexting me
What you need? Tell me please
Gucci, gabbana your every need
Hop in the coupe and just come to me
Do not let nobody stress you please
Cos me I want you next to me or inside me
I've seen a lotta girls in the universe
I've seen a lotta girls wey no move me sef
But none dey like you nobody is like you (Like you)
Nobody fi do me like you oh Vanessa
I don't know what you do to me (Ah vanessa)
I dey need you you my light in the dark
(Everything I do I go fi to shun for ya cos you are all I need)
I've seen a lotta girls in the universe (In the universe)
I've seen a lotta girls wey no move me sef (Them no move me sef)
But none dey like you
Nobody is like you
Nobody fi do me like you do
Oh Vanessa
I don't know what you do to me s3 wofr3 aa m3ba
I dey need you
You my light in the dark
Everything I do I go fi to shun for ya
Cos you are all I need ohh Vanessa
Ohh Vanessa, Ahh Vanessa

Written by:
Kodwo Amos

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Amos K

View Profile