TeeBee - Kilometre

Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Na me be Odogwu
Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
I've tried & tried
and I know my size so I no fit start to dey shiver
I dey run my race, no dey give dem space
You no fit overtake, you get liver?
And na me still dey bring the ginger
I dey give space kilometres
I don see many things wey fit make you dey craze
But you know say I no fit to shiver
And you can't be like me
Na only me wey fit run my p
I know say you dey try like this
But sadly there's only one of me
Enough of me where's philomena?
Her back side like Hiroshima
It's too much I cannot deny
Shey na to bind & cast cos i cannot leave her
Ayee
Aye turn up o
Today kosi pressure
Your waist kosi error
Today
Iwo'n feran mi o
And your girl wan pop my rozay
She go dance if the money go troway
Awonko mo'n jeka lole
Everything wey she want, no delay
Wombolo something all the way
Na the money we dey find, no be play
Who dey follow you fight? Ka lo le
We no fit compete o jare
Ahh ahh ahh
Ehh ehh ehh
Ahh ahh ahh
Ehh ehh ehh
Ma jo
Jo jo
Ah yo
Yo yo
Ma jo
Jo jo
Ah yo
Yo yo
E mi ni Odogwu
Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Na me be Odogwu
Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Ayee
Aye turn up o
Today kosi pressure
Your waist kosi error
Today
Iwo'n feran mi o
And your girl wan pop my rozay
She go dance if the money go troway
Awonko mo'n jeka lole
Everything wey she want, no delay
Wombolo something all the way
Na the money we dey find, no be play
Who dey follow you fight? Ka lo le
We no fit compete o jare
Odogwu Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Ahh ahh ahh
Ehh ehh ehh

Written by:
Franklin Robert-Maduekwe, Tobiloba Osobu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

TeeBee

TeeBee

View Profile