Dee Wayne $ Jobell DMA - WÈRÉ

I swear the matter don tire me like fr
Abeg pass me that...
Shebi you say you gon be here
Shebi you say you...
Walked up early momo
6AM with my shawty
Tell me what you want I buy Zanuti
Could it be you only love me for my money
After all everything na vanity
Lay your hands upon mi shoulders
Queen of beauty
Cus the way this my body just dey do me ohh
Put it on me, baby please jo mapami
Look into my eyes and tell me what do you see
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo
Please don't leave me now
It is like I'm going insane
Dem my friends tell me but I no hear
Please don't leave me now
It is like I'm going insane
Dem my friends tell me but I no hear
Aye aye, aye le fu eni kun kun
Ti o ba gbe okun le eda, ibi lo ma fa irugbon
E gba ti imade ba de owuro ose to lo
Ti o ba mo kpe o nife mi
O de so, ma fi mi sere ehh
Imma know say 1 day
Gentle ghetto boy go blow
He go fame even dem Bella go know
This na fact cos I dey grind hard
No sleeping on the bicycle
Say this na race for long I dey run am
If he no reach buy like 2 satana
Me like flex and work together
Cos I know say I dey go far far
Easy pizzy climbing my step
Me no need no ladder ladder
Me no need no ladder
Easy ooh pizzy climbing my step
Me no need no ladder ladder
Me no need no ladder
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo
Ijo Wèré wèré
Lama jo till the sun comes down
Ijo ni kin la jo
Ijo wo ladema jo

Written by:
Destiny Onwumah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dee Wayne $ Jobell DMA

View Profile