A-Q, M.I. Abaga and Big Daddy Jayy - Clap For Yourself

Should I tell you what you are
Yeah
You're a liar
I'm not a liar
Can you tell me the reason why you're calling me a liar
Wait which lie I did it for you
So that I will know which lie I did it for you
So that I will now carry it for head everything
I will now remember lie

Wow all of the lies you no dey get degree (Graduate)
All the money wey you get (Ehn)
I hear say na Mp3 (Audio)
Damn comot the Benz
Buy the noodies
Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
Wow now is when you dey clap for yourself
Nice congratulations now clap for yourself
If you put your hands together
Then you can clap for yourself
Nice congratulations now clap for yourself

I'm just so proud of myself
I swear I'm a fan of myself (Yo)
Everyday photoshoot fresh (Yeah)
Na me dey hold camera myself (Woah)
I swear I be hits like look at my features
I just be jamb by myself
I no fit ever fuck up but in case I fuck up
I go understand with myself as I examine myself
I see a nigga with potential (Potential)
Making plenty money is essential (Essential)
I could never pull up in a rental (Rental)
VIP everywhere we dey enter
Baby girl are you sweet in the centre (Centre)
Are you ready to follow me for adventure (Venture)
And if you get relationship you better end am (End am)
Then turn around girl make you bend down clap for yourself

Wow all of the lies you no dey get degree (Graduate)
All the money wey you get (Ehn)
I hear say na Mp3 (Audio)
Damn comot the Benz
Buy the noodies
Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
Wow now is when you dey clap for yourself
Nice congratulations now clap for yourself
If you put your hands together
Then you can clap for yourself
Nice congratulations now clap for yourself

Let dem form like say dem get money on IG
Flex money by the bundles yo
When time reach dem go fumble o
Money too short shatter bundle woah
I was in the club by the DJ booth
Like DJ play me that one two o
Audio money by Rudeboy
Yes you owe money on the bottles
So you can't escape by the business
Now na quilox boys don dey run to yo
In your girls car when you come through
Boy that's not how star do (No)
Same girl daddy jay fondled
Blaqbones had her last month too
Jude O shey you wan run through (No)
Coz I no go lie me I wan do (Woo)

Wow all of the lies you no dey get degree (Graduate)
All the money wey you get (Ehn)
I hear say na Mp3 (Audio)
Damn comot the Benz
Buy the noodies
Na your guy guy guy give am key you come dey claim all the poins
Wow now is when you dey clap for yourself
Nice congratulations now clap for yourself
If you put your hands together
Then you can clap for yourself
Nice congratulations now clap for yourself

Wow yeah
Wow wow yeah
Yeah wow yeah
Wow eh yeah

Written by:

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

A-Q, M.I. Abaga and Big Daddy Jayy

View Profile