M.I. Abaga, Olamide and IJ - The Middle

My nigga just dey your lane
No send anybody ma nigga
Just dey do your thing no mind them
They go talk anyhow they go dey do anyhow
But na you get yourself you understand
Focus hustle

Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle
Just leave am (Baddo)

Won lon beef me e fi won le mon bo
Lala to roke
Ile lon bo
Won lon beef me e fi won le mon bo
Lala to roke
Ile lon bo
Bere mi everyday mon ball
Bad guy bere lowo Sumbo
Bere mi everyday mon ball
Bad guy bere lowo Sumbo

Nothing mankind no go ever see
Even Jesus Christ hated by the pharisees
Critics go con go like the DRC
I just dey my lane like the BRT
That’s why they hating on me but I stay very calm
Cos I dey tink am like De Rica
See ma nigga for Bariga and Gbagada
If it’s M Abaga brother dem dey feel me like Jerry Can
Who be best rapper omo it all depends
I’m not the one to ask
Ask number two to ten
And if you no dey rap no ever make rap
Because Cat sabi swim
That no mean say e be Catfish
If you mention M for any top ten
We gon have a problem
We gon have a talk men
I might be the greatest you’ll ever see
We can agree to disagree
Leave am for middle let it be nigga

Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle (Baddo)

Won lon beef me e fi won le mon bo
Lala to roke
Ile lon bo
Won lon beef mme e fi won le mon bo
Lala to roke
Ile lon bo
Bere mi everyday mon ball
Bad guy bere lowo Sumbo
Bere mi everyday mon ball
Bad guy bere lowo Sumbo

Competition si
Opposition si
Bi awon to shey Hip Hop nigba television si
Won form bad guy
Ammunition si
Awa’n flow so easy
Awon fi isan si
Yea Father Abraham had many sons
But bread winner la wa
So fun won kan gbenu soun
Awon form superstar
Awon shine bi sun
Awon shey ti animal to escape ninu museum
So ori buruku o ba yin ja eyin ati ta le jon ja
Emi ekun bi ti abija
Were to ni manager
You and your crew in the club e dabi Power Ranger
Won de da were yin mo leko won damo ni Bodija
Eyin omode yi man be e efe blow bi banger
Oun o lu o bante o mo M.I Abaga
Se le ma kako
Kako bi eja roundabout
Won fe bawa beef bawo what the fuck you talking bout

Won gba pee mi ni bad guy
Awon temi won mo pe emi ni bad guy
E ja a sole si arin
E ja a sole si arin
Awon temi won komi je oh
Awon baby won je mi je oh
E ja a sole si arin
E ja a sole si arin

Omo na dem know
Na so the thing go
It’s why I got to move fast
Never think slow
Cos hate is so deep
So even when I sleep
I no dey close eye
Last last na chinco
Since '07 I've been spitting fire fam
Bars complex the concept's me diagram
I’m the textbook the rest live to war me
Do it really surely for the fans who really adore me
Shawty leave me as you see me
Leave me how you see me
Abi I no go make am if you say you no go feel me
Six years running I’m the best rapper ever living
Respect to those before me
I’m the best that ever did it
But make I just dey my middle
Make dem still dey talk say M.I no sabi riddle
Frying pan know say him black pass kettle
But who dey make noise pass we no go ever settle nigga

Written by:
Akande Olashile Sheriff, Ifeanyichukwu Smith, Jude Abaga

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

M.I. Abaga, Olamide and IJ

View Profile