K Crown - Sister fiesta

Can't stop my shining
I'll keep on shinning for the rest of my life oh
I see you vibing
You're welcome to the party
Hold your baby
Sip bacardi
Mr bartender make sure say everything dey
When you show them the menu
Everything wey you want today
You're welcome to my cabal
Come in my house
Wanna have some fun tonight
We going wild, we go wonbolo tonight
Sister fiesta
E dey sweet ham like alomo bitters
Everyday she dey tell me to ping her
Make I ping her
Sister fiesta
E dey sweet ham like alomo bitters
Everyday she dey want me to finger
Finger
Say she found solace in my house
But we are outside now
I've got so many things on my bucket list
I wire the raba na na na
Me I can not come and kill myself oh
As I just dey i just want to flex oh
My pretty baby she no like stress oh
Abeg abeg abeg make you free me
Me I can not come and kill myself oh
As I just dey I just want to flex oh
My pretty baby She no like stress oh
Abeg abeg abeg make you free me yeah
Sister fiesta
E dey sweet ham like alomo bitters
Everyday she dey tell me to ping her
Make I ping her
Sister fiesta
E dey sweet ham like alomo bitters
Everyday she dey want me to finger
Finger
They call me
They call me K Crown

Written by:
Kunle Crown

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

K Crown

View Profile