Dj Glitter & Alight Rhap - MONEY (Remix)

I am Alight Rhap
Monday morning
Have been grinding for tha money
Too take care of my mummy
Pelu aburo ati egbon mi
We've been working for the dough
I believe say one day I go blow
I go killi many show
Temi gan tuje Omo oro
UHNN Uhnn gbabi magba be seh
Wonsope elemu gan tinlo keke
Baba jowo jekin te ile pe
Aye oda won fe kin je ile se
Monday morning
Have been grinding for tha money
Too take care of my mummy
Pelu aburo ati egbon mi
UHNN Uhh wofenjabo
Wonfe kinjeunton kintuma la abọ
Dem beeen praying for my down fall
Taba shey orire olohun wan phor
Baba god come give me fame
If I no get money nah me dem go blame
Now my body is getting flame
Gimme money I no wan getti shame
UHNN All for the money
We've been working for the money
Without money life is not funny
Baba god I wan getti money
Edakun eroti mummy mi
We've been working for the money ni
Struggling everyday for the money
Baba god I wan get the money
UHNN Hun money come my way
Make poverty go far away
Many things on my mind ti miole shalaye
If I get money I go fly away
Monday morning
Have been grinding for tha money
Too take care of my mummy
Pelu aburo ati egbon mi
Hustle for the money
My brother hope you hear me
I said hustle for the money
Without money life is not funny
Uyhn,Only money on my mind
If I get this money I go fly
If I do anything wrong no Dey ask me why
I no say my glory no go pass me by
Monday morning
Have been grinding for tha money
Too take care of my mummy
Pelu aburo ati egbon mi
Owoloshe koko
Owo loshe koko
Owo loshe. Owo loshe koko
Owo loshe koko
UHNN uyhn money come my way
Make poverty go far away
Many things on my mind miole shalaye
If I get this money I go fly away
Hustle for the money
My brother hope you hear me
I said hustle for the money
Without money life is not funny
Yahn Hahn
PELE

Written by:
Abiodun Alight

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dj Glitter & Alight Rhap

View Profile