Only1Oni - Jojo

Oni jojo
Brother sister hear this gbedu
Kobaraje
Mummy daddy hear this gbedu
ko dancia
Loving up on my father
Living in your promises
Many many things wey make man cry
Many many blessings still make man smile
I am heavenly
I no worry
The things you do
E boost my energy
I no go lie
This one burst my brain
Blessings be like rain
Jo Jo Jo
Gbese soke
Jo Jo Jo
Let's get down down
Jo Jo Jo
Gbese soke
Jo Jo Jo
Let's get down down
Down Down
Down Down
I no Dey lose control
My heart is in safe hands
My hands don dey touch the clouds
Na the grace wey we don Dey talk
I am the blessed type
Bring the vibe, I'll multiply
No be wetin you don dey find
So I celebrate myself
Congratulate yourself
Take that pain off your mind
Jolly jolly forever
Jo Jo Jo
Gbese soke
Jo Jo Jo
Let's get down down down
Jo Jo Jo
Gbese soke
Jo Jo Jo
Let's get down down down
Down Down
Down Down
Down Down
Gbese soke

Written by:
Daniel Adeola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Only1Oni

View Profile