N G OFFICIAL - SOMEBODY

Party
Is Friday party
You get money
You join body
You want to carry somebody
Go home
Go home
But erima plenty
Dem dey fine money
Dey fine body
Wey go make dem happy
E ti gege
Baby oya se je je
Give it to me girl girl
Na you alone o girl girl
Omo ye yato nori
Baby oya se jeje
Give it to me girl girl
You alone o girl girl
Oya broda broda
If no get sit down
No come here come dey buga
Carry your own matter
Oya sister sister
If you no fine sit down
No come here come dey buga
Carry your own matter
Hold somebody
Hold somebody
Mo mo yan ri
Mo mo yan
Ayeh yeh yeh
Ayeh yeh yeh
Ayeh yeh yeh
Erima whine am
Whine am for me
My money too large o
I give dem back to back o
E no matter o
I give dem hot
My gbedu sweet
He give dem touch
This life we dey is a freedom world
Make you live your life
Make you no dey dull
You can do your best
No be by force
Baby oya se jeje o
Give it to me girl girl o
Na you alone jeje oo
Omo yen yato lori
Baby oya se jeje o
Give it to me girl girl o
Na you alone girl girl oo
Oya broda broda
If you no get sit down
No come here come dey buga
Carry your own matter
Oya sister sister
If you no fine sit down
No com here come dey buga
Carry your own matter
Hold somebody
Hold somebody
Mo mo yan ri
Mo mo yan
Ayeh yeh yeh
Ayeh yeh yeh
Ayeh yeh yeh

Written by:
NGOZI ONUOGU

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

N G OFFICIAL

View Profile
Hypnotise Hypnotise