N G OFFICIAL - ON GOD

Shey you be vampire
You hustle
You hustle
You don tire
You carry kaya
Your head kon dey start
To cash fire
Shey you won
Kill yourself o
You hustle
You hustle
Omo you need
Some rest o
On God
On God
Do wetin go
Make you feel happy
Live your life
Make you feel happy
Ja yere
Je ka jo faaji
You can not kill yourself o
Do wetin go make you feel happy
Live your life like a VIP
Ja yere
Je ka jo faaji
You can not kill yourself o
On God
On God
On God
On God
Only on God
On God
E sure o
On God
On God
On God
On God
Only on God
On God
E sure o
Our government bad o
Dem no wan give
The ghetto boy jab
Dem be barawo
Dem too bad o
We no die
We still dey
Living our life
Everyday
Still de hustle
Everyday
No pain
No gain.
Do wetin go
Make you feel happy
Live your life
Make you feel happy
Ja yere
Je ka jo faaji
You can not kill yourself o
Do wetin go make you feel happy
Live your life like a VIP
Ja yere
Je ka jo faaji
You can not kill yourself o
On God
On God
On God
On God
Only on God
On God
E sure o
On God
On God
On God
On God
Only on God
On God
E sure o

Written by:
NGOZI ONUOGU

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

N G OFFICIAL

View Profile