Djinee - Ego
Ah ahh
Yeah
If I die now I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one you dey
Wey you dey treat me so
I don beg I don do everything
But you tell me say you need time
And you no fit dey with me
Na so I bad anyway I dey go
Ewo If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go ewo
If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
Yeah
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do
Anything for you, I go die for you
Everybody dey laugh me
Cause dem know you be my life
I don say I go marry
Cause in you I see my wife baby oh
I go take am for bus I go take am for train
For this place I no fit stay
Ewo If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go ewo
If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go
I know say you dey hear my voice
Cause this song na im I write for you
I dey go find one place wey I go hide my head
Cause I wan start my whole life anew
Ewo If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go ewo
If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go ewo
If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so
Don pack my load go ewo
If you help me see ego
Make you tell am I don go
She no look me and so so so
Eh! (Ewo ego ego ewo)
Ego ego ego (Ewo If you help me see Ego)
Make you tell am I don go
Why you do me so
Why you do me like this oh
Why you do me so? (Ewo) (I don go)
I dey beg I dey beg
I don pack my load go (See ego) (Tell am I don go) ohnoh
If I die now I go happy say
Say when I dey this world
I don fall in
Written by:
STEVE MAC, INA CHRISTINE WROLDSEN
Publisher:
Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Royalty Network, Reservoir Media Management, Inc.
Lyrics powered by Lyric Find