MBA FOR AFRICA and Zaki Amujei - Players

Intro
This is a hit again

Verse 1

247 I Dey work work
Monkey Dey work baboon Dey chop chop chop
Many matter we fit to talk talk talk
But No be today we fit to talk

Many wan know Wetin sup sup sup
Mi o le salaye I no fit talk talk talk
So i face my hustle and I work work work
Coz no be today I don dey work Olorun

Hook

Ah
How many times I go do
How many times I go grind
Before I sell out for O2
Baba mi loke shine your light
O man sise a ko su
Make enemies dem surprise
Coz nothing wey I for do
If e no be music walai

Chorus

So I tell my mama say a prayer for me
Coz for This game all of us na players
Mo so fun mama mi say a prayer for me
Coz for this race I no want to gbe last
Verse 2
So many things don dey bother me ah
Oluwa jo ko ma cover me ah
Bo do ju Orin won a ni wo la ri ah
Pe mi Lori ago to ba fe shariya
Thank God o for mama Mia
This whole world ama give her
I pray for peace and alafia
Pray for peace of mind

Hook

Ah
How many times I go do
How many times I go grind
Before I sell out for O2
Baba mi loke shine your light
O man sise a ko su
Make enemies dem surprise
Coz nothing wey I for do
If e no be music o

Chorus

So I tell my mama say a prayer for me
Coz for This game all of us na players
Mo so fun mama mi say a prayer for me
Coz for this race I no want to gbe last

Awon malaika mimo ngbo
Kin ma toroje, kin ma toro mu
Ko ma ju mi se lojojumo o

This is a hit again

Written by:
Hassan Mustapha Yahaya, Okikiolu Awoyele

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

MBA FOR AFRICA and Zaki Amujei

View Profile
Fuel & Flames Fuel & Flames