Horpizy Limz - Predominant Vol.1 (feat. Adex Chizzy, Zimiri Perry & Cautious Caution)

(Abbey, Oshey!)
Wor-wor-wor ye yeh-yeah
Ninu Predo
Predominant Planet!
Ninu Predo o
I no fit reason your matter O
If you not talking bout Money
Eko pounds and dollar wa O
Wonkin Shey dorime pelu Salary
Say we Dey sing song o Do-re-mi-so-la-ti Do
If you no fit spend oya beere mole kojo O
Say we go call the gominor if you call your popo O
And you don't know it's going omo awon eyan ninu Predo o Ye
Ye! Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do)
Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do ye)
Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do)
Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do ye)
I'm highly Predo o
Wey no like no Stress
Wey no Like
Now I ghat my eyes in the Dough
Sofun won pe won le won le Toh
(Won le toh)
If E no be God o
I no know where I for dey So
Maybe I for don die, i for no dey reason how I go take Blow
Ye! Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do)
Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do ye)
Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do)
Say we highly highly Ah
(Predo do do ti do do do ye)
Woni won wa Mi
San Francisco Germany
Ke pe daddy Egbami
(Egbami)
Oluwa lolu sho aguntan Mi
(Ahn-Ahn)
Often worse with Crime
(Often worse with crime)
They can't Under-stand
Lagos lawa shine your Eye
No more traffic when you see green Light
Wetin don go Otilor
Know pesin koma dayan Mor
Still loading tori Gogan-Aso
If they play betting ama jewon Gan
You fit to call everybody Wah
Cause this money plenty Yayaya
If you say you want Trouble
Awon eruku plenty Yayaya
Dem say money money so mo Double-Up
Sabi pesin pesin so mo Level-Up
Kawo party shayo kade paro Lor
Kafi Charlie shere gbomo meji Lor
Oh oh ema lor binu ori Ejo
Oluwa loshey keh Conquer
Your money long buh we got More
Ye!
Jah only me know wetin I dey Find
Goodness and mercy follow me my Life
As I dey work I dey grind I dey fast and Pray
My journey make I no Kpai
I say ya Yah
Only music fit to cool me Down
E don dey be like Kolomental
Buh na wetin i choose & i Desire
Ye!
Me i say ya Yah
Only music fit to cool me Down
E don dey be like Kolomental
Buh na wetin I choose and I Desire
(Ha-ah Ah.)
Omor MightyMan Omor CEO ninu Predo
Omo TeGa Hursh Omor W3alth ninu Predo o
Omor Willybanks Omor Stonner ninu Predo oh
Omor shutilii Omor BlaQi ninu Predo
(Predominant Planet)

Written by:
Predominant Planet

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Horpizy Limz

View Profile