Jeffboy HM - Man Go Dey

Yeah where I come from is everybody
For themselves
Jeffboy Highman Pon diz
Hope you feeling it
Good Music for you my Ghetto youth
Man go dey
Man go dey
Man go dey make am like dangote
Man go dey
Man go dey
Man go dey carry the money go oo
Man go dey
Man go dey
Man go dey shut down every show oo
Man no go stop
Man go dey go
If man fall down
Man go get up
Man no dey play
Man come to stay
If man fall down
Man go get up
Man go dey
Man go dey
Man go dey make am like am dangote
Man go dey
Man go dey
Man go dey carry the money go oo
Man go dey
Moni ko gbese nah gbese nah
I waka waka waka
I see my people
Suffer people
Wetin dey happen
To my people
The government dem dem no send my people
This my people
Africa people
Beautiful people
I love my people
I go help my people
Oooo oooo
Me I go help my people eh
I go dey dey
U go dey dey
We go dey make everybody dey dey
We go dey give dem good music
People go dance and people go shaye
We go dey dey
For diz life oo
Me no dey play
Me go dey catch my cruise and blaise
Na bad man go gbess i go run my race
JAH light up my way
Man go dey
Man go dey
Man go dey make am like dangote
Man go dey
Man go dey
Man go dey carry the money go oo
Man go dey
Man go dey
Man go dey shut down na every show oo
Man no go stop
Man go dey go
If man fall down
Man go get up
Man no dey play
Man come to stay
If man fall down
Man go get up
Man go dey
Man go dey
Man go dey make am like dangote
Man go dey
Man go dey
Man go dey carry the money go oo
Man okay
Moni ko gbese nah gbese nah
I tire tire tire
When i enter ghetto
I para para para
When i see my people
E dey pain me gaga
I gat no choice but to pay the price
Ajim ajim
No see am like dat
Ajim ajim
No look am like dat
Na where me come from dey make me dey para
Na where me come from dey make me dey ginger
No see am like dat
Gbese nah moni ko gbese nah
Gbese nah moni ko gbese nah
Man go dey
Man go dey
Man go dey
Man go dey dey
Highman go make everybody dey dey

Written by:

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

Jeffboy HM

View Profile