Ja - Another 9ja

Shea dem no get another 9ja
E de do me like say omo make I ja
Everyday suffer and my people I crying my sleepas don chop and my belle neva full o bur
people de hustle the street every day oo
Looking for what to eat everyday hope
Mama don try with fasting and praying
9ja no still good cause the same men are looting
I don suffer suffer
You don suffer suffer
Everyday paying bills bur light no de some are still paying tax and the road no de ooo

Ahhhh.......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo
Ahhhh......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo ooooo
Igba wo
Igba wo
Igba wo
Igba wo la o to Jaiye oba

Story story make I yan you wetin happen for lekki toll gate
October 20 20 20 e de for my mind e de for your mind too
Igboro no de smile, many people suffer,suffer suffer suffer
Suffer to get money
Suffer to feed pikin
Suffer suffer to survive

Ahhhh.......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo
Ahhhh.......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo
Igba wo
Igba wo
Igba wo
Igba wo la o to Jaiye oba

Many people suffer
Suffer suffer suffer
Suffer to get money
Suffer to feed pikin
Suffer suffer to survive

Ahhhh ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo
Ahhhh ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo
Igba wo
Igba wo
Igba wo
Igba wo la o to Jaiye oba

Written by:
Joseph Omighale

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find