Micklef - Addicted

Why why why why wa ona na na na na aa - eeh
Ezergin beat
He he he hapu is your Boy micklef
Real niga
Baby girl shey u no gat crazy -crazy
My heart is shaking-shaking
Anytime i see you i go dey soji -soji
Sometimes i feeli conji-conji
Many people think say na juju -juju
Other girls go dey confuse-confuse
Baby girl give me kiss no be kekere
Oh lord have mercy
Eeh
If u see face - oh my god oh
Her nose stand like that oh
If you look back - oh my god oh
I swear otukpoju
She no dey make up
Natural beauty yeyeeee
If I wanna break up
Better make i break up with genevieve
Eh, eh' eh'

Just one minute i need your attention
Baby u too fine come follow me go
No be say me i wan to dey rush you beb
Just once chance baby am okay
People wey talk say beauty never born yet
When dem see you dem say is okay
Just your number please and your location
Wanna show up like i win lotto
See no be say me i wan chop your gbanku nu
If you give me chop i go tell you thank nu
If you say na lie make you try jukwa uncle nu
I go give you one time i no get part 2 nu
Baby I no go call you for phone midnight
Your daddy to dey waka waka
He no de sleep ooh for night again
He warn me say make i no dey see you
Nana...

My heart is shaking-shaking
Anytime i see you i go dey soji -soji
Sometimes i feeli conji-conji
Many people think say na juju -juju
Other girls go dey confuse-confuse
Baby girl give me kiss no be kekere
Oh lord have mercy
Eeh
If u see face - oh my god oh
Her nose stand like that oh
If you look back - oh my god oh
I swear otukpoju
She no dey make up
Natural beauty yeyeeee
If I wanna break up
Better make i break up with genevieve

Kpokata kpokata kpowa -baby u no dey answer
Obugini mere gwam - baby come on whatsApp
Age gi bu 22 -kedu ife neme asa
Imaro ife Iga emenu - itinye ijele gbawa pasa
Call you many times - baby girl u no dey peak
Text you no reply - tell me what is it
Later later i see reply
Wey dey call me mr man
Leave my daughter you no dey hear
Free my love igbo man
But odika imaro
Odika imaro otego mgbe anyi jiri yowa
Jiri yowa chukwu okike akanchawa
Maka akanchawa chawa ndi iro akwawa akwukwa

Baby girl shey u no gat crazy -crazy
My heart is shaking-shaking
Anytime i see you i go dey soji -soji
Sometimes i feeli conji-conji
Many people think say na juju -juju
Other girls go dey confuse-confuse
Baby girl give me kiss no be kekere
Oh lord have mercy
Eeh
If u see face - oh my god oh
Her nose stand like that oh
If you look back - oh my god oh
I swear otukpoju
She no dey make up
Natural beauty yeyeeee
If I wanna break up
Better make i break up with genevieve
Eh, eh' eh'
Shieesh
Is your boy micklef
Real niga
Baby why be be be baby why
No dey ball fall my hand
Hia
Habaklef in the building
Shamo
Don know

Written by:
Akachukwu Ugadiegwu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Micklef

View Profile