David Jones David - All The Way

All the way
All the way it's been God
All the way
All the way it's been God
All the way
If I open mouth to talk e no go finish
Chukwu cover dem eye dem no Dey see me
Many things wey dey do dem no dey do me
If you hear wetin Godu don do you go Dey feel me
Looking for who God don bless na me
Na only you fit run am
Na only him fit run am for me
I remember all the time when I Dey down
Jehovah dey run am for me
Enemy try enemy fail enemy
Now my enemy know my Jesus pass my enemy
Enemy try enemy fail enemy
Now my enemy know
It's been good
Only because it's been God
All the way it's been good
Only because it's been God
All the way
All the way it's been God
All the way
All the way it's been God aii
All the way
Na the person wey know you go want to kill you
Man no be God dem for don kill me
Na the love you dey show me dey shock me fada
More of you less of me
Looking for who God don bless na me
Na only you fit run am
Na only him fit run am for me
I remember all the time when I Dey down
Jehovah dey run am for me
Enemy try enemy fail enemy
Now my enemy know my Jesus pass my enemy
Enemy try enemy fail enemy
Now my enemy know
It's been good
Only because it's been God
All the way it's been good
Only because it's been God
All the way eeei
All the way it's been God
All the way
All the way it's been God
Aii
It's been good
Only because it's been God
All the way it's been good
Only because it's been God
All the way
All the way it's been God
All the way
All the way it's been God
Aii
All the way it's been God
All the way it's been God
All the way

Written by:
David David

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

David Jones David

View Profile