Fcee - Alleluia

Oos
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh ehhh ehh

Fcee

Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh ehh ehh

Bahdda
Who grace done fin
No one fit course my guy
The same boys dem way the want to chop mine eye
Now the chop my money you one come chop my eye?
I know say label never see me sign
Grace ambassador blessings no fit see me pass
Nah where short man hand reach he the hang his cloth
But I the hire NEPA ladder make I hang my own
I no get money to book session more to talk of shows
But all the bill board way the Aba now nah my picture them the post oh
All thanks to God oh
At of the guys me and them the wan
Nah only me Flourish the here em jam
Sweet like Coco yam
Sha you the feel am
Money stuck in the grind
Nah oluwa the run am
So tell me why I no go shout Alleluia
Eeh boss claim down men
Abeg

Oos
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh ehh ehh

Fcee

Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh ehh ehh

If I tell you the way me I take start
You go mud head shake me boy you too try
When girls the discharge say I no get bar
The need pesin way go carry them go chop pizza
Listen boys done the give me boza
Cuz the see say nah only me the provide the bar
I no be pastor but why una the stagger
Mine rhap for there head Pentecost fire
God done lift me up omo nah God's plan
Blessings the speed come like say nah ox fan
Remember back the days when I the pray for fans
No MC that year wanna give me chance
God done butter my bread come add am fries
No more lifting omo right now nah flights
The pump the champagne no the too ask print
I go do everybody I be like jollof rice
Oya nah
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Allelu lu lu le luia ehh

Oos
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh ehh ehh

Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh
Alleluia ehhh ehh ehh

Where una reach
You still the use you life the play lotto
E done reach
Take am

Written by:
Fcee Fcee

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find