O.T Live - Amazing

Ehen
I'm Very Faithful for Everything that I have
I'm also Thankful for this Bitches wey Dey Back Yeah
Was on my knees when I was Praying for a bag
They tried to kill me but it's funny Boss I'm Live here
If I was Indian I would be praying for a lack
But I ain't Indian so I ain't never going to lack here
They try to chew me and e be like say them shark
Na me be Spirit and my flow they steady Shark them
And anyways blessed on my way
Always on my Grind and the Girls Them go Slay
And their body hold fire, I Sin Again
Hop on a plane and a Man feel insane
So I ride on a Plane
Then make it rain
Then Close my eyes and Off again
Then when I wake, I say his Grace
Cause Na by Grace way a man fit to wake
And for the air that I breathe
And for the Song that I sing
Your amazing
And gracious to me
To me
Was On a Monday when I woke up In my bed
Why some of my brothers them been wake up for inside cell
Them no do Nothing, Them just Smoke 1 fi the Rap
Shey na this 1 they hold my people for inside well
I Dey for uni and my lecturer need cash
If I no give am, him go make sure say I no pass well
I understand wetin Dey happen for this part
But understand say no be him go make us pass well
I no fit read for the government man
Cause him no read wey Dey government am
My country sef don Dey flout like Spam
My President too na Total Scam
This politicians Dey red like wine
Them no fit give but can't take what's mine
O.T go live in Glory and Shine
Mama don Dey fat and she be no Swine
And for the air that I breathe
And for the Song that I sing
Your amazing
And gracious to me
To me

Written by:
Prosper Odike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find