Mavins, Rema, Crayon, Ayra Starr and Bayanni - Amina

(Vibez)
(Mavins)

Tell me if you're available
Me I wan link you girly o
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina, oh-ah, Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina, oh-ah, Amina
Say na you wey dey ginger me now, ah

Tell me if you're available
Me I wan link you girly o (girly o)
Me I no fit dey solo-lo (solo)
Make we run our thing on the low
Amina, oh-ah, Amina (ahh)
Say na you wey dey ginger me now (ahh)
Amina, oh-ah, Amina ('Mina)
Say na you wey dey ginger me now, ah

Mhm
Big bag, big vibes, big checks
I kon wear knickers
I wear my Jimmy Choo, drink booze
With my goons and sip on liquor
Pull up in a Rover
So fine dem go shout Jehovah (hey)
Mmh, the money I dey chase am (hey)

Ewiriwiriweriye
Hey, ewiriwiriweriye
Fine girl asempete
Come, baby girl, malo nogede
Spekele, spekele
Why you dey from I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belly

Tell me if you're available
Me I wan link you girly o
Me I no fit dey solo-lo (solo)
Make we run our thing on the low
Amina, oh-ah, Amina (ahh)
Say na you wey dey ginger me now (ahh)
Amina, oh-ah, Amina
Say na you wey dey ginger me now, ah

Killy me, killy me
Girl you fit killy me, killy me with body
Ki-killy, ki-killy (huh)
Ki-killy, ki-killy, hm, egbami
Accident e, accident e when you jam me
I sabi vulcanizer wey go pump your tire, na me (Bayanni)

Ekelebe don burst o
Kuku kill me, kuku kill me o
E be you I wan chop o
They wan see me, them no fit reach o
Wait na, wait na
E be you I dey chase na, chase na
Girly make I hold your waistline, hm, yeah

Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe nsala (ha)
Your body na raise to power (ha)
Come make I give you the shower (ha)
When I pull up in the club with my guys
So you know say we fresh like Bow Wow (ha)
Oh, girl, you dey make me dey mental (hmm)
Shebi I dey make you dey mara, mara (ha)

Tell me if you're available
Me I wan link you girly o (girly o)
Me I no fit dey solo-lo (solo)
Make we run our thing on the low
Amina, oh-ah, Amina (ahh)
Say na you wey dey ginger me now (ahh)
Amina, oh-ah, Amina ('Mina)
Say na you wey dey ginger me now, ah

Here we go, yup
This one goes out to the special ladies
You're beautiful
You're nicely made
And that's facts

Written by:
Andre Vibez, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Divine Ikubor, Charles Chibueze Chukwu, Oluwadamilar David Aderibigbe, Oladokun Abimbola Elijah

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Lyrics powered by Lyric Find