Simi - Angelina

Oh no oh no oh no
Where you dey since yesterday eh eh
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again

You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh
You carry two girl I say okay
You want dey carry am go no be so
I'm gonna have to let you go

Cause I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no oh no oh no
Oh no oh no

Who be that wey dey call your phone
You think say me I no know oh
You save her number as panel beater
Ah when I know say na Carolina Carolina

You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh
You carry two girl I say okay
You want dey carry am go no be so
I'm gonna have to let you go

Cause I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no oh no oh no no no no no no no no
Can you hear me oh no no oh oh no no no no

Eh ah if you say you want follow all the babes for the area Ah ah ah ah
Make you follow them I don't care oh
No be me oh you go kill oh so I really got to let you go

Cause I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again

Na your fault oh why you mess around Angelina
I don't know how you let me down Angelina
Oya carry your wahala go oh Angelina
I no want see am again
I don try no be small thing oh Angelina
Angelina you can have him oh Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again
Oh no oh oh no oh no
Oh no oh

Written by:

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find