Mike Abdul and Monique - Answer My Prayer [Album]

Na Mike abdul o o oo eh
Oluwa mi o
Baba eh na You answer my prayer o
Ah ah eh na You answer my prayer
Ah ah ah ah ah eh You answer my prayer
Ah ah ah eh You answer my prayer

Na wetin dey make you dance
U dance u too dey dance
Won bere pe ki lon se Micheali
Se ko si se ko si
Dem dey call me Paulu Silasi Silasi Silasi
Dey say na me dey go churchi passi chipassi churchi passi
I no no what to say eh
Na baba God don put my way eh
Dem for ask me say my brother where your Godu dey
No be say i too much no be say i know much
No be my power
Na Baba God show me Him face

Ah ah ah ah ah ah eh eh eh eh eh You answer my prayer
Ah ah eh yeah yeah yeah na You answer my prayer
Baba I dey praise You oh oh oh thank You for answered prayer
Ah ah eh yeah yeah yeah na You answer my prayer

You no let dem ask me say where is my God eh eh eh
E don stay I don know say You answer prayer oh oh oh lo ba tan
You say make I ask I receive You say make I knock e go open
You say make I seek say I go find You dey answer our prayer oo
Na You tell me say make I no fear say You dey when I loose e oo
You cover me You rescue me You dey for me I praise You Daddy o o correct
Let Your Name be praised take it all the glory
You're my Way Maker oh oh oh take it all the glory

Aah ha ha ha ha eh eh eh You answer my prayer o o o
Ah ah eh ooh yeah yeah na You answer my prayer
You answer my prayer o eh eh Baba oh oh oh oh oh
Ah ah eh na You answer my prayer

O be mi sinu palace the blessing be like Mike Tyson
O bami se ko sha se ti mogbe igba ope mo saluti aah ha ha
Bi Bola ti hammar Sade ti marry Emeka wa Bentley e cruisey gently I see all the blessings

Oluwadunsin Oku ise gbogbo atepa
Okun ota bor atepa
All the travel faraway atepa oo
All the world runway atepa
Oku ise gbogbo atepa
Okun ota bor atepa
All the travel faraway atepa
All the worldi runway atepa

Aah ha ha ha ah eh eh eh You answer my prayer o
Ah ah eh oh yeah yeah na You answer my prayer
Aah ha ha ha ooh You answer me Daddy yeah eh
Ah ah eh oh yeah yeah yeah eh na You answer my prayer

Written by:
MICHAEL ABDUL

Publisher:
Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics powered by Lyric Find

Mike Abdul and Monique

View Profile