Paul Chisom - Baba Na You

Baba na You
Love gi dikwai egwu
(Your love is amazing)
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You

Because everything, na You
Everything I do, na You
Even when when I wan enjoy, na You
Even when I cry, na You
When I fall yakata, na You
When I stand gidigba, na You
Kedi kere di keke, na You

Baba na You biko
Na only You ewo ewo

Without You, I no know wetin I go fit do oh
Without You, I for be like mansion without roof oh
Without You, i for br like bride wey no gey any grrom oh
Without You, I for don kpai, I for don mumu oh

I can't live can't be without You (Without You)
I can't sleep can't wake without You (Without You)
Cannot live cannot be without You (Without You)
You're the source of my life

Written by:
Paul Udo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Paul Chisom

View Profile
Audacious Worship Experience Audacious Worship Experience