Villa Cassh - Church Failure

I see religion as a barrier to the africans
I've to say it out now
It's time i express myself
Huh huh huh
If i begin talk about pastors now
Some people go begin vex
Them go say i no dey religious
Them go say i no believe in god
Switch but i dey more superstitious
The government
Make we talk about the government
Monkey dey work bamboo dey chop
The struggle for power waka enter church
If you wan chop make you join the parliament
Na person know person go get you your cut
The school you dey build we no fit afford
My brethren too believe in pastors
But the pastors no believe in dem
To all the young minds way dey represent us come dey jonez
Shame on dem
Efcc dey chase boys hwfa magu make i remind dem
I do not understand why you will want
The religion system is failing
Please please the church looks like is falling do no hush me senior citizens
Africa has been tired to separate parties
It's falling it's failing
We need one voice there is no need to block the minds of the people
A delectation of a better tomorrow
The common masses needs to know what is going on
Hello
Oga Oga please listen to me their
No matter your culture your tribe black is white and white is black
The future is now
Mama i wan drop this song abeg no tell me make i stop
This time around i wan pepper dem
Iyaminapu oboki we don too dey on lowkey
Peep before you join the game
Listen before you talk
Please never act like everything is so cool
We are dying in suffering and pain
Speak up you die you did not speak up you still die
Speak your mind look for what to die for
No cap on god we don too talk am
This fight na the fight for all of us
I pray for peace love and unity
Lets come together put the system in order
Love one another that's what the bible say to us
I do not understand why you will want
The religion system is failing
Please please the church looks like is falling do no hush me senior citizens
Africa has been tired to separate parties
It's falling it's failing
We need one voice there is no need to block the minds of the people
A delectation of a better tomorrow
The common masses needs to know what is going on
Hello
Oga Oga please listen to me their
No matter your culture your tribe black is white and white is black
The future is now
Think twice before you make a move
Dont let another mans curse be your own journey
It is a good divine that follows his own instruction
You get the point now
Vvvmg music

Written by:
David Douglas

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Villa Cassh

View Profile