Icon - Sacred Desire

ICONICS
Ooh oh oh
Oh naa
I say icon Dey here
Badman don try
The boy wan cry
Say man no Dey sleep o
Hustle on repeat OSE
Steady on the grind For the muller
Hustle for the bag I Dey wait for my payday
Answer my prayers
When me go ball oo
When my maye go wire my AZA
E no easy
E no easy
Omo e no easy
E no easy
I no want to fail i want to ball with the top class
Anything i do make i come out as first class
Anywhere i go make i carry my convoy
When me Go blow
When i go ball o
Oluwa s'anu mi
Ma gba gbe mi
Baa'm se aye mi
Kin ra ile fun mummy
Oluwa s'anu mi
Ma gba gbe mi
Baa'm se aye mi
Kin ra ile fun mummy
Bad man just Dey try to survive
Bless what I do father show me the way
Every other night i be waiting for payday
Don't wanna fail me wanna top the game
Me I don try oh
Man I won't lie feeling lot of pain
Momma's gotta feed
So many bills I gotta pay
Take away my pain
Oluwa crown all my efforts too
E no easy
E no easy
Omo e no easy
E no easy
I no want to fail i want to ball with the top class
Anything i do make i come out as first class
Anywhere i go make i carry my convoy
When me Go blow
When i go ball o
Oluwa s'anu mi
Ma gba gbe mi
Baa'm se aye mi
Kin ra ile fun mummy
Oluwa s'anu mi
Ma gba gbe mi
Baa'm se aye mi
Kin ra ile fun mummy
Oluwa s'anu mi
Ma gba gbe mi
Baa'm se aye mi
Kin ra ile fun mummy
Oluwa s'anu mi
Ma gba gbe mi
Baa'm se aye mi
Kin ra ile fun mummy
Woni won wa mi
Say dey wan whine me
Cause i no get nothing
No let dem whine me
Baba make you hear me
Baba make you bless me
When i come through all of them make dem fall oo
Woni won wa mi
Cause i no get nothing
No let dem whine me
Baba make you hear me
BLESSED SINNER

Written by:
christian stephen

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find