Ric Hassani and Kuami Eugene - Do Lai Dat

Oh no oh no
Oh no kpe kpe ti
Oh no
Ashani and you call me Eugene

Fine girl i wanna make you my girl
Want no other cos you are divine girl
Steady fly looking like an angel
Susana imma put you in designer
But anything you rock is final
Forget about the Dolce and Gabbana

Oh bebe but i dey call your number you no dey pick up
See the way you dey run this matter abeg make you fear God
Many things many things don happen wey o no go fit talk
The love wey i get for you ma e be long to the treetop

So bebe why you dey do lai dat
Tell me why yu do lai dat o
Why you dey do lai dat
Why you wanna do lai dat
Do me lai dat (Do lai dat)
Why you wanna do lai dat
Shey na because i love you
And many men dey rush you
wey make you dey do lai dat

Yeah
So my baby why you wanna long tin o
Why you make it be like say i’m forcing you
I hear you say you’re looking for the right guy
Look at me don’t i look like the right guy

It is about that brother
Wey de make you no dey love me o girl
We shall always shut down
No dey make me feel sorry o

No dulling no dulling girl
Be boring be boring yeh
I wan show you some loving
So why wanna do me lai dat

No dulling no dulling girl
Be boring be boring
I wan show you some loving
So how you go dey do me lai dat

So bebe why you dey do lai dat
Tell me why you do lai dat o
Why you dey do lai dat
Why you wanna do lai dat

Do me lai dat (do lai dat)
Why you wanna do lai dat
Shey na because i love you
And many men dey rush you
Wey make you dey do lai dat

I dey call your number
I dey call your number
Pick up pick up
Odor pick up pick up

No dulling no dulling yeah
Be boring be boring
I wan show you some loving
So why you dey do me lai dat

So bebe why you dey do lai dat
Tell me why you do lai dat o
Why you dey do lai dat
Why you wanna do lai dat

Do me lai dat (Do lai dat)
Why you wanna do lai dat
Shey na bacause i love you
And many men dey rush you
Wey make you dey do lai dat

Written by:

Publisher:
Lyrics © TuneCore Inc., CTSO MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find

Ric Hassani and Kuami Eugene

View Profile
The Prince I Became The Prince I Became