BNBS - Envy & Jealousy

It's written already (Mixx)
Envy comes before downfall yunno
Watch the rate of your jealousy brooo
(Mixx Louy)Real life
Uhhhh See this small puppy, Barnabas,
Blakbear Phonzie
Yeah
Make I tell you from the start I no dey lack barz
I fit been lack cash l, lack rash but I dey like nash
Of Benzema Lexus and new Roles Royce (fine girl)
If you want make point dem no go hear then you raise voice
Assumptions na the mother of your failure
You no sabi me go ask them for Our Saviour (OBANAKWA)
For nursery school Al Aheem, Saviour and First Zenith
Experience choke na why Apt client like Zelle it
Fake fake fake love from my own niggas, dey plan my bad I catch dem na once I pull trigger
Call theega Awfa make them for bring Biza
I focus on my grind I no dey find money for Pizza
So if you hate me that one no even valid at all (at all at all)
Keep your lips to your teeth my lyrics no be mentol
Keep your hate to your chest suicide dey for your door
Na just 1 months remain una go hear the odor (For real)
See my success na dey smell guy, smell die, and if I die make I smile die
it's alright we no fit go at the same time
So I fly high you fly bike nothing spoil guy
Move
As you Dey move still dey pray for safety Yunno
God all times brah
Uhh (See this small puppy) Yeah
Competition no be the heading of my grind o
Envy no be subheading of my life o
My only challenge na to do am better than yesterday
Tomorrow no dey come better I win am yesterday
The best I do they said isn't the best again
Cause they believe I fit do am better and best again
Buy my codin and Rothmans just to arrest my pain
But if there's no pain tell me na where we for see the gain
You know as we dey find memory card weh lost for street
Naso we dey find the money na why we dey for street
Big chains for my neck but na fake chains
Under this recession una say make I leave change
Kai, Fuck up no dey sour na from Adam
So your fuck up dey stored for fridge for real madam
Na my Backwood and CL na dey make Barnabas dey cap
I need fitness so fine girl stand up vamoot from my lap
Move
I told you it's already written
Envy $ Jealousy comes before downfall
I can't lie to you brah,
yunno wah I'm saying
Preach the truth to the youths brah
Mixx Louy
That's the valid one man

Written by:
Barnabas Idornigie

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find