Shapy - Fade

The love wey I get for you
There is one thing I know
I had lost you before
I hope you have changed
No be say I they too sure
But me self no want no drama
I'm not sure if this will work
Because you dey too like drama
You the kill my emotions
I the try make I be everything
Wey you want
But you the give me options
Me I no like stress
I just want to live my life
Don't want no trouble girl
But Wetin I feel for you
E don fade away
Wetin I feel for you e don fade
Away away away away
Fade away
Wetin I feel for you e don fade
Away away away away
Jump in my jump in my thoughts
I never left you alone
I was there to give you a hand
When you needed me
I hope you happy now
That you not with me
I'm sure he kisses you
Even when you boring
Because you dey too like drama
You the kill my emotions
I the try make I be everything
Wey you want
But you the give me options
Me I no like stress
I just want to live my life
Don't want no trouble girl
But Wetin I feel for you
E don fade away
Wetin I feel for you e don fade
Away away away away
Fade away
Wetin I feel for you e don fade
Away away away away
I'm lost without you
With the things you did
With you the things you did
I'm lost and numb
With the things you did
With the things you did eei
Fade away
Wetin I feel for you e don fade
Away away away away
Fade away
Wetin I feel for you e don fade
Away away away away

Written by:
Msughter Nuel

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Shapy

View Profile