D'mani - Fake Friends

Hmmm Hmm
Oghene
Chai
Fake friends everywhere every day
I pray to God
To dey show me the way
To help bad man to navigate
Through the traps
That they set for me sake
Cos dem dey your front
Dem go even kiss your feet
But man behind your back
Na dem dey plot your defeat
Omo omo omo if you like you hate
We still sell like ponmo
Na your handwork
The universe dey honour
And after the success we come
We turn up turn up
Omo omo omo if you like you hate
We still sell like ponmo
Na your handwork
The universe dey honour
And after the success, we come
We turn up turn up
Ah tell me truth
Omo Bros wetin dey do you
All this success
But your body still dey shook you
You don drink
Omo give this broda Nunu
Come dey go church
Ona si na nafa Chukwu
Nafa Chukwu
Fake friends fake friends
I see them I greet them
Fake friends fake friends
The pretence is intense
Fake friends fake friends
I see them I greet them
Fake friends fake friends
The pretence is intense
Way back
Na you put me for the friend zone
Because I nor get money
Back then I bin dey hustle
Nowadays life na artwork Picasso
You wan come back
Because you dey feel soso
Well I don get babe
And my woman na wonder
Nor allow me call Hassani
If he still dey share thunder
I don move on
Na me and my babe dey yonder
I had to you know
I ain't getting any younger
Omo omo omo if you like you hate
We still sell like ponmo
Na your handwork
The universe dey honour
And after the success we come
We turn up turn up
Ah tell me truth
Omo Sis wetin dey do you
All this success
But your body still dey shook you
You don drink
Omo give this sister Nunu
Come dey go church
Ona si na nafa Chukwu
Nafa Chukwu
Fake friends fake friends
I see them I greet them
Fake friends fake friends
The pretence is intense
Fake friends fake friends
I see them I greet them
Fake friends fake friends
The pretence is intense
I like to
Shout out to fake friends
Dem dey like
Dem get your best interest
Everlasting fire be blasting
Their Fada kain things
Cos it is frightening
With all these smiling
It's not exciting it's not interesting
So stop those kain things
Ah ah tell me truth
Wetin dey do you
All this success
But your body still dey shook you
You don drink
Omo give this person Nunu
Come dey go church
Ona si na nafa mtchew
Nafa
Fake friends fake friends
I see them I greet them
Fake friends fake friends
The pretence is intense
Fake friends fake friends
I see them I greet them
Fake friends fake friends
The pretence is intense

Written by:
Chiamaka Ubani

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

D'mani

View Profile