Paul Rarity - Fight (feat. Ani D'Blessed)

Fight for you life
Make you dun dull your shine
Every time you fall
Make you stand up and grind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Badman say you nah fit
Make you just cast and bind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Every time you fall
Make you stand up and grind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Badman say you nah fit
Make you just cast and bind
Of course we dey here
See we no dey play here
If you no dey play no dey hate abeg make you Take chair
Am to the pm, in the system for the paycheck
And when those doubts comes
Tell them you know the outcome
When they say we no go make am
Brother make you make sure say you say your prayer
Better get back in the field and be the player
Wey no dey fake am to make am
Cuz you own a jersey doesn't make you a player
Brother who you be?
Take a stand, On your knee
No dey fear, take the leap
Be the first, take the heat
Take the opportunity, that's how you
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Every time you fall
Make you stand up and grind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Badman say you nah fit
Make you just cast and bind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Every time you fall
Make you stand up and grind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Badman say you nah fit
Make you just cast and bind
Quitter never win
Winners never quit
It's never easy starting
But you must keep at it
Them people never send you
Till you start making it
Some never post you business
Till you start getting it
But that be normal
You have to first believe in yourself you know
Be your biggest fan
And cheer yourself on days when you feeling low
Nobody owes you nothing
So be grateful for the favors
Some day it's gonna pay off
Just be focus and please always…
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Every time you fall
Make you stand up and grind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Badman say you nah fit
Make you just cast and bind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Every time you fall
Make you stand up and grind
Fight for you life
Make you dun dull your shine
Badman say you nah fit
Make you just cast and bind
Make you cast and bind
Make you fight for your life
Get on you knees
Make you fight for your life…

Written by:
Paul Ekrigwe

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Paul Rarity

View Profile