26BOY - Fire Man

Uhn uhn
What they saying, what they saying, what they saying?
It's Fire Man hehe

Watch me, watch me
The fires made me clean
It forged me, made me the best you ever seen
I'm coming through
I'm going through
True king

This man na Fire
This man na lighter
This man na sparky sparky till the next round
This man na Thunder
This man na striker
This man go strike you lightning till the next round

Watch me, watch me
The fires made me clean
It forged me, made me the best you ever seen
I'm coming through
I'm going through
True king

I no see anything I no fit do
Anything, anything I no fit do
Man I go do the impossible
E no get anything I no fit do
I no see anything I no fit do
Anything, anything I no fit do
Man I go do the impossible
E no get anything I no fit do

Wait
Who be dat one wey dey tell me wait
Comot from my road, I no fit wait
Comot from from road no dey cause delay
I no get time oh
Wait
Who be dat one wey dey tell me wait
Comot from my road, I no fit wait
Comot from from road no dey cause delay
I no get time oh

Watch me, watch me
The fires made me clean
It forged me, made me the best you ever see
I'm coming though
I'm going through
True king

I no see anything I no fit do
Anything, anything I no fit do
Man I go do the impossible
E no get anything I no fit do
I no see anything I no fit do
Anything, anything I no fit do
Man I go do the impossible
E no get anything I no fit do

Whoo

Watch me, watch me
The fires made me clean
It forged me, made me the best you ever see
I'm coming though
I'm going through
True king

I no see anything I no fit do
Anything, anything I no fit do
Man I go do the impossible
E no get anything I no fit do
I no see anything I no fit do
Anything, anything I no fit do
Man I go do the impossible
E no get anything I no fit do

Written by:
Rukevwe Didimako

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

26BOY

View Profile