Dantex - flahride

Hello my Gee aofa how he dey be
Omo this bike for Opa he get as he be
So I stop one bike make carry me go lebi
Naso my trouser tear tear go party
Na you dey give yourself problem for this life
Kari better ride make you feel feel survive
You never hear about flashride for this town
In land transportation na them be king with the crown
Your trouser no go tear you no go get stain for gown
They dey available all over the town
You go collect ac still sit like the owner
Order for site they dey very closer
Na the innovative wey dem blockbros discover
So boss no panic flashride get you cover
Say yes to comfort say no to suffer
My card don finish the call is over

Written by:
adeyemi olukoya

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dantex

View Profile